Former Big Brother Naija housemate, Maria Chike Benjamin has been dragged online for allegedly trying to snatch a Nigerian senator.
This is coming few days after Cubana Chiefpriest called her out for snatching his sister’s husband and sending her threat messages.
Blogger, Gistlovers while issuing out a warning to the reality TV star, said;
“I warned you before I comot, you no hear, now see yourself, I no Dey talk if I no see Face with tears of joy.
But that one don go sha, but una change the whole narratives o, while the woman was Married to her husband Na since then you don Dey nack the man, you master minded everything that happened in that marriage,
AND YES, Bbnaija is by connection, HE SPONSORED YOU INTO THAT HOUSE, EVERY YEAR, Na just one random person them Dey carry enter the house for Bbnaija, the rest buy slots, but your gist don go and thank God say I Dey on leave then I for come help una add petrol,
I am revisiting your matter small because some of my followers asked for it. You lucky o oyinbo.
That senator you wan Dey eye now, I just say make I warn you ahead again, him wife Na agbero o, e nor be like kelvin wife, this one go pour you confirm Ac** Abort mission o, i come in peace”
Discussion about this post